Difference between revisions of "barb"

 
(14 intermediate revisions by 8 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
===Alternative forms===
 
* barber
 
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 
From: English ''barber''
 
From: English ''barber''
Line 8: Line 6:
 
* bâb
 
* bâb
 
<sm2>Pcm-ng-barb.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-barb.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-barb.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-barb.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 1
 
* Frequency rank in NSC treebank: 2812
 
* Frequency in raw corpus: 26
 
* Frequency rank in raw corpus: 4632
 
===Noun===
 
*Na wetin dem dey cal shokushoku iron wire wey dem take surround fence of house make thief no enter
 
#: {{ux|dv|Wen one of di drivers try push di '''barb''' wire so di oda vehicles go escape, di truck come stuck and na so many soldiers inside oda vehicles and for ground die. Na so di soldier tok. |(bbc__7543, __no translation__)}}
 
* [[iron barb wire]]
 
 
 
#: {{ux|dv|We jam di iron barb wire dem wey dey di airport until we enter bush. |(bbc__7118, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We jam di iron barb wire dem wey dey di airport until we enter bush. |(bbc__58896, __no translation__)}}
 
====Derived forms====
 
 
 
* [[barbwire]], [[barber]]
 
====Synonyms====
 
* peel
 
 
 
====Translations====
 
* English: ''barb''
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
*Make person cut im hair.
 
 
====Transitive====
 
====Transitive====
:* {{ux|dv|Delilah rush go tell Philistine people sey: ‘I know wetin make am get power!E come make Samson sleep for im lap and e call person come '''barb''' im hair. |(jw__6373, Delilah revealed to the Philistines the source of Samson's power by putting him to sleep and getting someone to shave off his hair.)}}
+
# Sey de cut person hair.
:* {{ux|dv|Dem no know sey money no dey to '''barb''' hair. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money for haircut.)}}
+
#:* {{ux|dv|Delilah rush go tell Philistine people sey I know wetin make am get power! E come make Samson sleep for im lap and e call person come '''barb''' im hair. |(jw__6373, Delilah revealed to the Philistines the source of Samson's power. She put him to sleep on her laps and got someone to shave off his hair.)}}
:* {{ux|dv|You go tink say as di Manchester United player '''barb''' normal hairstyle, pipo go comot face. |(bbc__101814, You would have thought the regular haircut of th Manchester United players will not draw attention.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dem no know sey money no dey to '''barb''' hair. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money for a haircut.)}}
*na when person cheat another person
+
#:* {{ux|dv|You go tink say as di Manchester United player '''barb''' normal hairstyle, pipo go comot face. |(bbc__101814, You would have thought the regular haircut of th Manchester United players will not draw attention.)}}
#: {{ux|dv|Di girl '''barb''' de man head neat!. |(bbc__7541. The girl played a fast one on the man and collected his money.)}}
+
#:* {{ux|dv|If dem '''barb''' my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am? |(jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)}}
#: {{ux|dv|Some guyman work na to dey '''barb''' rich women head !. |(bbc__7541. Some guys cheat rich women off their money.)}}
+
#Make person cheat another person
*Make person work be to dey cut hair for person.
+
#:* {{ux|dv|Di girl '''barb''' de man head neat!. |(bbc__7541. The girl played a fast one on the man and made away with his money.)}}
:* {{ux|dv|I sabi '''barb''' head. |(ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31. I know how to cut hair.)}}for
+
#:* {{ux|dv|Some guyman work na to dey '''barb''' rich women head !. |(bbc__7541. Some guys rip rich women off their money.)}}
:* {{ux|dv|Shey you know sey for me to '''barb''' your hair for dis my shop na three hundred naira? |(NSC_Legbeti_2021. I hope you know that I barb hair hair here in this salon for three hundred naira?)}}
+
====Translation====
:* {{ux|dv|Sometimes, we no even see people wey we go '''barb'''. |(NST_cleaned__24395, )}}
+
*English: ''barb, decieve''
:* {{ux|dv|If dem '''barb''' my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am? |(jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)}}
 
===Intransitve===
 
:* {{ux|dv|I ask di guy, bros, why you no '''barb''' your hair, |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__283, I asked the guy,  brother, why didn't you cut your hair ?)}}
 
===Serial Verb Construction===
 
:* {{ux|dv|I wan go '''barb''' my hair. |(NSC_Legbeti_2021. I am going to cut my hair.)}}
 
====Derived forms====
 
[[barber]]
 
 
 
====Synonyms====
 
* [[cut]]
 
 
 
====Translations====
 
* English: ''To cut or shave hair off''
 

Latest revision as of 17:13, 24 March 2022

Naija

Etymology

From: English barber

Pronunciation

  • bâb

Play Play

Verb

Transitive

  1. Sey de cut person hair.
    • Delilah rush go tell Philistine people sey I know wetin make am get power! E come make Samson sleep for im lap and e call person come barb im hair.  — (jw__6373, Delilah revealed to the Philistines the source of Samson's power. She put him to sleep on her laps and got someone to shave off his hair.)
    • Dem no know sey money no dey to barb hair.  — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money for a haircut.)
    • You go tink say as di Manchester United player barb normal hairstyle, pipo go comot face.  — (bbc__101814, You would have thought the regular haircut of th Manchester United players will not draw attention.)
    • If dem barb my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am?  — (jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)
  2. Make person cheat another person
    • Di girl barb de man head neat!.  — (bbc__7541. The girl played a fast one on the man and made away with his money.)
    • Some guyman work na to dey barb rich women head !.  — (bbc__7541. Some guys rip rich women off their money.)

Translation

  • English: barb, decieve