barber

Naija

Etymology

From: English barber

Pronunciation

  • bâbà

Play

Noun

  • Na person wey dey cut hair for people.
  • Me I get better handwork, I be barber.  — (I have a craft, I am a barber.)
  • I dey laugh people wey dey rush enter, dem no know sey money no dey barber work.  — (I laugh at those anxious to train as barbers. They don't know it's not profitable.)

Translations

  • English: Someone who cuts hair as a profession

Verb

  • Make dem use someting comot hair wey dey person head.
  • Wetin happen? Why you barber your head?  — (NSC_2021, What is the problem? Why did you cut your hair?)
  • You no go carry dis kind hair go your inlaw side naw. You go need barber am.  — (NSC_2021, You can't go to see your inlaws with your hair like this. You'll need to cut it.)

Translations

  • English: cut hair