Difference between revisions of "barber"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''barber'' ===Pronunciation=== * bâbà <sm2>Pcm-ng-barber.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-barber.m.ogg</sm2> ===Noun=== *Na person wey dey...")
 
Line 15: Line 15:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''Someone who cuts hair as a profession''
 
* English: ''Someone who cuts hair as a profession''
 +
 +
===Verb====
 +
* Make dem use someting comot hair wey dey person head.
 +
:* {{ux|dv| Wetin happen? Why you '''barber''' your head? |(NSC_2021, What is the problem? Why did you cut your hair?)}}
 +
:* {{ux|dv| You no go carry dis kind hair go your inlaw side naw. You go need '''barber''' am. |(NSC_2021, You can't go to see your inlaws with your hair like this. You'll need to cut it.)}}
 +
 +
====Translations====
 +
* English: ''cut hair''

Revision as of 12:58, 1 January 2022

Naija

Etymology

From: English barber

Pronunciation

  • bâbà

Play

Noun

  • Na person wey dey cut hair for people.
  • Me I get better handwork, I be barber.  — (NSC_Legbeti_2021 I have a craft, I am a barber.)
  • i dey laugh people wey dey rush enter, dem no know sey money no dey barber work.  — (NSC_Legbeti_2021. I laugh at those anxious to train as barbers. They don't know it's not profitable.)

Translations

  • English: Someone who cuts hair as a profession

Verb=

  • Make dem use someting comot hair wey dey person head.
  • Wetin happen? Why you barber your head?  — (NSC_2021, What is the problem? Why did you cut your hair?)
  • You no go carry dis kind hair go your inlaw side naw. You go need barber am.  — (NSC_2021, You can't go to see your inlaws with your hair like this. You'll need to cut it.)

Translations

  • English: cut hair