Difference between revisions of "barber"
(→Naija) |
(→Verb=) |
||
Line 16: | Line 16: | ||
* English: ''Someone who cuts hair as a profession'' | * English: ''Someone who cuts hair as a profession'' | ||
− | ===Verb | + | ===Verb=== |
* Make dem use someting comot hair wey dey person head. | * Make dem use someting comot hair wey dey person head. | ||
:* {{ux|dv| Wetin happen? Why you '''barber''' your head? |(NSC_2021, What is the problem? Why did you cut your hair?)}} | :* {{ux|dv| Wetin happen? Why you '''barber''' your head? |(NSC_2021, What is the problem? Why did you cut your hair?)}} |
Revision as of 12:58, 1 January 2022
Naija
Etymology
From: English barber
Pronunciation
- bâbà
Noun
- Na person wey dey cut hair for people.
- Me I get better handwork, I be barber. — (NSC_Legbeti_2021 I have a craft, I am a barber.)
- i dey laugh people wey dey rush enter, dem no know sey money no dey barber work. — (NSC_Legbeti_2021. I laugh at those anxious to train as barbers. They don't know it's not profitable.)
Translations
- English: Someone who cuts hair as a profession
Verb
- Make dem use someting comot hair wey dey person head.
- Wetin happen? Why you barber your head? — (NSC_2021, What is the problem? Why did you cut your hair?)
- You no go carry dis kind hair go your inlaw side naw. You go need barber am. — (NSC_2021, You can't go to see your inlaws with your hair like this. You'll need to cut it.)
Translations
- English: cut hair