Difference between revisions of "barber"

Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
*Na person wey dey cut hair for people.  
 
*Na person wey dey cut hair for people.  
:* {{ux|dv|Me I get better handwork, I be '''barber'''. |(NSC_Legbeti_2021 I have a craft, I am a barber.)}}
+
:* {{ux|dv|Me I get better handwork, I be '''barber'''. |(NSC_Legbeti_2021, I have a craft, I am a barber.)}}
:* {{ux|dv|i dey laugh people wey dey rush enter, dem no know sey money no dey '''barber''' work. |(NSC_Legbeti_2021. I laugh at those anxious to train as barbers. They don't know it's not profitable.)}}
+
:* {{ux|dv|I dey laugh people wey dey rush enter, dem no know sey money no dey '''barber''' work. |(NSC_Legbeti_2021, I laugh at those anxious to train as barbers. They don't know it's not profitable.)}}
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''Someone who cuts hair as a profession''
 
* English: ''Someone who cuts hair as a profession''

Revision as of 17:17, 24 March 2022

Naija

Etymology

From: English barber

Pronunciation

  • bâbà

Play

Noun

  • Na person wey dey cut hair for people.
  • Me I get better handwork, I be barber.  — (NSC_Legbeti_2021, I have a craft, I am a barber.)
  • I dey laugh people wey dey rush enter, dem no know sey money no dey barber work.  — (NSC_Legbeti_2021, I laugh at those anxious to train as barbers. They don't know it's not profitable.)

Translations

  • English: Someone who cuts hair as a profession

Verb

  • Make dem use someting comot hair wey dey person head.
  • Wetin happen? Why you barber your head?  — (NSC_2021, What is the problem? Why did you cut your hair?)
  • You no go carry dis kind hair go your inlaw side naw. You go need barber am.  — (NSC_2021, You can't go to see your inlaws with your hair like this. You'll need to cut it.)

Translations

  • English: cut hair