Difference between revisions of "barber"
(→Verb=) |
(→Noun) |
||
(2 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
* bâbà | * bâbà | ||
<sm2>Pcm-ng-barber.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-barber.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-barber.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-barber.m.ogg</sm2> |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
*Na person wey dey cut hair for people. | *Na person wey dey cut hair for people. | ||
− | :* {{ux|dv|Me I get better handwork, I be '''barber'''. |( | + | :* {{ux|dv|Me I get better handwork, I be '''barber'''. |(I have a craft, I am a barber.)}} |
− | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv|I dey laugh people wey dey rush enter, dem no know sey money no dey '''barber''' work. |(I laugh at those anxious to train as barbers. They don't know it's not profitable.)}} |
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''Someone who cuts hair as a profession'' | * English: ''Someone who cuts hair as a profession'' |
Latest revision as of 12:06, 18 April 2023
Naija
Etymology
From: English barber
Pronunciation
- bâbà
Noun
- Na person wey dey cut hair for people.
- Me I get better handwork, I be barber. — (I have a craft, I am a barber.)
- I dey laugh people wey dey rush enter, dem no know sey money no dey barber work. — (I laugh at those anxious to train as barbers. They don't know it's not profitable.)
Translations
- English: Someone who cuts hair as a profession
Verb
- Make dem use someting comot hair wey dey person head.
- Wetin happen? Why you barber your head? — (NSC_2021, What is the problem? Why did you cut your hair?)
- You no go carry dis kind hair go your inlaw side naw. You go need barber am. — (NSC_2021, You can't go to see your inlaws with your hair like this. You'll need to cut it.)
Translations
- English: cut hair