bash

Revision as of 12:58, 13 January 2021 by 154.66.47.87 (talk) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English bash

Pronunciation

  • bâʃ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 14
  • Frequency rank in raw corpus: 6765

Verb

  • I don bash dat babe now.  — (I have had sex with the girl.)
  • I hear say de kidnappers from dat side no dey bash girls wey dem carry.  — (I heard those set of kidnappers do not rape girls in their den.)
  • Nna, dose native medicine dey help man bash babe wella.  — (Guy, those native medicine helps a man have great sex with a girl.)

Synonyms

Translations

  • English: to copulate, have sex