bash

Naija

Etymology

From: English bash

Pronunciation

  • bâʃ

Play Play

Verb

Transitive

  • I don bash dat babe now.  — (I have had sex with the girl.)
  • I hear say de kidnappers from dat side no dey bash girls wey dem carry.  — (I heard those set of kidnappers do not rape girls in their den.)
  • Nna, dose native medicine dey help man bash babes wella.  — (Guy, those native medicine helps a man have great sex with a girl.)

Intrnsitive

  • I wan go bash.
  • Johnbull carry himself go that new hotel for town go bash.

Synonyms

Translations

  • English: to copulate, have sex