bata
Naija
Etymology
From: Yoruba bata (shoe)
Pronunciation
- bàtà
Noun
- Someting wey people dey wear cover deir leg take waka.
- Di bata make sense sha. — (Egbokhare_2020, The shoe is nice.)
- Even to wear bata for leg, na for, na problem for dem. — (ABJ_INF_07_Street-Children_M__21, To even wear shoes is a problem for them.)
Synonyms
Translations
- English: shoe