bata

Revision as of 18:20, 14 February 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Etymology)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Portuguese sabatao -> Yoruba bata (shoe)

Pronunciation

  • bàtà

Play Play

Noun

  • Someting wey people dey wear cover deir leg take waka.
  • Di bata make sense sha.  — (Egbokhare_2020, The shoe is nice.)
  • Even to wear bata for leg, na for, na problem for dem.  — (ABJ_INF_07_Street-Children_M__21, To even wear shoes is a problem for them.)

Synonyms

Translations

  • English: shoe