Difference between revisions of "bearbear"

 
(38 intermediate revisions by 12 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
*biebie, biabia, beard beard
+
*[[biebie]], [[biabia]], [[bear bear]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
from English beard
+
From: English ''beard''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
bearbear:  small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin
+
* Hair wey dey grow for di side of person face and bottom mouth.
#: {{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)}}
+
:*{{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for resemble Soyinka. |(I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)}}
#: {{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(You are carried away by your manly appearance.)}}  
+
:*{{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(You are being impetuous because you have grown a goatee.)}}
#: {{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(You are being impetuous because you have a gootee.)}}  
+
:*{{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(Your beards are making you think more of yourself than you should.)}}  
====synonym====
+
 
====antonym====
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: beards
+
* English: ''beard''.

Latest revision as of 18:20, 14 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English beard

Pronunciation

  • bjɛ̀bjɛ́

Play Play

Noun

  • Hair wey dey grow for di side of person face and bottom mouth.
  • I dey keep my bearbear make I for resemble Soyinka.  — (I am growing my beard to become like Wole Soyinka's.)
  • Because you get small bearbear na im make body dey catch you.  — (You are being impetuous because you have grown a goatee.)
  • Your bearbear dey worry you.  — (Your beards are making you think more of yourself than you should.)

Translations

  • English: beard.