Difference between revisions of "bearbear"

Line 14: Line 14:
 
bearbear:  small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin
 
bearbear:  small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin
 
#: {{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)}}
 
#: {{ux|dv|I dey keep my '''bearbear''' make I for look like Soyinka. |(I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)}}
 
+
#: {{ux|dv|Your '''bearbear''' dey worry you. |(You are carried away by your manly appearance.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: beards
 
* English: beards

Revision as of 12:35, 29 September 2020

Naija

Alternative forms

  • biebie, biabia, beard beard

Etymology

from English beard

Pronunciation

  • bjɛ̀bjɛ́

Play Play

Noun

bearbear: small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin

  1. I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka.  — (I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)
    Your bearbear dey worry you.  — (You are carried away by your manly appearance.)

Translations

  • English: beards