Difference between revisions of "bearbear"

Line 17: Line 17:
 
#: {{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(You are being impetuous because you have a gootee.)}}  
 
#: {{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(You are being impetuous because you have a gootee.)}}  
 
====synonym====
 
====synonym====
 +
goatee
 +
 
====antonym====
 
====antonym====
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: beards
 
* English: beards

Revision as of 12:51, 29 September 2020

Naija

Alternative forms

  • biebie, biabia, beard beard

Etymology

from English beard

Pronunciation

  • bjɛ̀bjɛ́

Play Play

Noun

bearbear: small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin

  1. I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka.  — (I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)
    Your bearbear dey worry you.  — (You are carried away by your manly appearance.)
    Because you get small bearbear na im make body dey catch you.  — (You are being impetuous because you have a gootee.)

synonym

goatee

antonym

Translations

  • English: beards