Difference between revisions of "bearbear"
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | *biebie, beard beard | + | *biebie, biabia, beard beard |
===Etymology=== | ===Etymology=== |
Revision as of 12:22, 29 September 2020
Naija
Alternative forms
- biebie, biabia, beard beard
Etymology
from English beard
Pronunciation
- bjɛ̀bjɛ́
Noun
bearbear: small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin
-
- I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka. — (I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: beards