bearbear

Revision as of 12:51, 29 September 2020 by 160.152.248.182 (talk) (→‎synonym)

Naija

Alternative forms

  • biebie, biabia, beard beard

Etymology

from English beard

Pronunciation

  • bjɛ̀bjɛ́

Play Play

Noun

bearbear: small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin

  1. I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka.  — (I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)
    Your bearbear dey worry you.  — (You are carried away by your manly appearance.)
    Because you get small bearbear na im make body dey catch you.  — (You are being impetuous because you have a gootee.)

synonym

goatee

antonym

Translations

  • English: beards