bearbear

Naija

Alternative forms

  • biebie, biabia, beard beard

Etymology

from English : beard

Pronunciation

  • bjɛ̆bjɛ̆

Play Play

Noun

bearbear: small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin

  1. I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka.  — (I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)
    Your bearbear dey worry you.  — (You are carried away by your manly appearance.)
    Because you get small bearbear na im make body dey catch you.  — (You are being impetuous because you have grown a goatee.)

Synonym

goatee

antonym

Translations

  • English: beards