before

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English before

Pronunciation

  • bìfɔ́

Play Play

Adverb

  1. Time wey don pass.
    • Di love no strong like before.  — (BEN_19b_Children-And-Divorce_DG__37, The love is not as strong as it was.)
    • Open University na for old people, but na before.  — (ABJ_NOU_05_Patricias-Lifestory_M__41, Open University is for old people but that was before now.)
  2. Time wey dey wey something never happen.
    • Close di door first before anyting.  — (NSC_2022,Close the door first.)
    • Before you call am, e don even dey gate.  — (NSC_2022,He was already at the gate before you called him.)

Related forms

beforebefore

Translations

  • English: before

Interjection

Word wey de dey use talk sey someting suppose happen.

  • Before!  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__161, Of course!)
  • Before nko?  — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__64, What do you expect!)

Translations

  • English: of course!