Difference between revisions of "before"
(→Adverb) |
|||
Line 25: | Line 25: | ||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
+ | Word wey de dey use talk sey someting suppose happen. | ||
:* {{ux|dv|'''Before'''! |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__161, Of course!)}} | :* {{ux|dv|'''Before'''! |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__161, Of course!)}} | ||
− | :* {{ux|dv|'''Before''' nko? |(LAG_02_Oliver-And-Cy_T__64, What do you | + | :* {{ux|dv|'''Before''' nko? |(LAG_02_Oliver-And-Cy_T__64, What do you expect!)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''of course!'' |
Revision as of 13:17, 28 March 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English before
Pronunciation
- bìfɔ̂
Adverb
- Time wey don pass.
- Di love no strong like before. — (BEN_19b_Children-And-Divorce_DG__37, The love is not as strong as it was.)
- Open University na for old people, but na before. — (ABJ_NOU_05_Patricias-Lifestory_M__41, Open University is for old people but that was before now.)
- Time wey dey wey something never happen.
- Close di door first before anyting. — (NSC_2022,Close the door first.)
- Before you call am, e don even dey gate. — (NSC_2022,He was already at the gate before you called him.)
Related forms
Translations
- English: before
Interjection
Word wey de dey use talk sey someting suppose happen.
- Before! — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__161, Of course!)
- Before nko? — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__64, What do you expect!)
Translations
- English: of course!