Difference between revisions of "before"
(11 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[bifo]] |
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''before'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bìfɔ́ |
+ | |||
<sm2>Pcm-ng-before.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-before.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-before.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-before.m.ogg</sm2> |
− | === | + | ===Adverb=== |
− | * | + | #Time wey don pass. |
− | * | + | #:* {{ux|dv|Di love no strong like '''before'''. |(BEN_19b_Children-And-Divorce_DG__37, The love is not as strong as it was.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|Open University na for old people, but na '''before'''. |(ABJ_NOU_05_Patricias-Lifestory_M__41, Open University is for old people but that was before now.)}} | |
− | + | # Time wey dey wey something never happen. | |
+ | #:* {{ux|dv| Close di door first '''before''' anyting.|(NSC_2022,Close the door first.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|'''Before''' you call am, e don even dey gate. |(NSC_2022,He was already at the gate before you called him.)}} | ||
+ | ====Related forms==== | ||
+ | [[beforebefore]] | ||
− | + | ====Translations==== | |
− | + | * English: ''before'' | |
− | |||
− | === | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | === | + | ===Interjection=== |
− | * | + | Word wey de dey use talk sey someting suppose happen. |
+ | :* {{ux|dv|'''Before'''! |(BEN_30_Husband-Criteria_DG__161, Of course!)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|'''Before''' nko? |(LAG_02_Oliver-And-Cy_T__64, What do you expect!)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''of course!'' |
Latest revision as of 18:25, 14 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English before
Pronunciation
- bìfɔ́
Adverb
- Time wey don pass.
- Di love no strong like before. — (BEN_19b_Children-And-Divorce_DG__37, The love is not as strong as it was.)
- Open University na for old people, but na before. — (ABJ_NOU_05_Patricias-Lifestory_M__41, Open University is for old people but that was before now.)
- Time wey dey wey something never happen.
- Close di door first before anyting. — (NSC_2022,Close the door first.)
- Before you call am, e don even dey gate. — (NSC_2022,He was already at the gate before you called him.)
Related forms
Translations
- English: before
Interjection
Word wey de dey use talk sey someting suppose happen.
- Before! — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__161, Of course!)
- Before nko? — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__64, What do you expect!)
Translations
- English: of course!