Difference between revisions of "before"
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * bìfɔ́ |
<sm2>Pcm-ng-before.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-before.f.ogg</sm2> |
Latest revision as of 18:25, 14 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English before
Pronunciation
- bìfɔ́
Adverb
- Time wey don pass.
- Di love no strong like before. — (BEN_19b_Children-And-Divorce_DG__37, The love is not as strong as it was.)
- Open University na for old people, but na before. — (ABJ_NOU_05_Patricias-Lifestory_M__41, Open University is for old people but that was before now.)
- Time wey dey wey something never happen.
- Close di door first before anyting. — (NSC_2022,Close the door first.)
- Before you call am, e don even dey gate. — (NSC_2022,He was already at the gate before you called him.)
Related forms
Translations
- English: before
Interjection
Word wey de dey use talk sey someting suppose happen.
- Before! — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__161, Of course!)
- Before nko? — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__64, What do you expect!)
Translations
- English: of course!