before

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English before

Pronunciation

  • ˌbiˈfɔr

Play Play

Adverb

  • time wey don pass.
  • Di love no strong like before.  — (BEN_19b_Children-And-Divorce_DG__37, The love is not as strong as it was.)
  • All dose years, I been dey tink say Mr Ajayi na im be your papa before o  — (NSC_Legbeti_2021. I had always thought Mr. Ajayi was your father.)
  • Because na girl wey never sabi man before dem like pass!  — (jw__23556. They prefer virgins.)
  • Open University na for old people, but na before,  — (ABJ_NOU_05_Patricias-Lifestory_M__41, Open University is for old people but that was before now.)

Related forms

beforebefore

Translations

  • English: before

Interjection

  • Before!  — (BEN_30_Husband-Criteria_DG__161, Of course!)
  • Before nko?  — (LAG_02_Oliver-And-Cy_T__64, What do you expecct!)

Translations

  • English: ofcourse!, normal