Difference between revisions of "begin"

m (Conversion script moved page Begin to begin: Converting page titles to lowercase)
 
(12 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* start 0.63 4406, finish 0.51 1790, stop 0.48 2535, demself 0.47 173, well-well 0.45 994, already 0.45 1076, dem 0.43 66999, dey 0.42 111403, heavy 0.42 456
+
* [[bigin]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English begin
+
From: English ''begin''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* bɪˈgɪn
+
* bɪ̀gɪ̂n
 
<sm2>Pcm-ng-begin.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-begin.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-begin.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-begin.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 66
 
* Frequency rank in NSC treebank: 199
 
* Frequency in raw corpus: 2515
 
* Frequency rank in raw corpus: 163
 
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
begin: no definition -- Definition in Naija?
+
* Make someting start to happen.
 
+
:*{{ux|dv|Unoka stand for im front '''begin''' im tory.|(katakata__234, Unoka stood in front of him and started to tell his story.)}}
 
+
:*{{ux|dv|Because if di rain take dis way '''begin''' for now, na im be say no be small thing e carry for belle dis year o.|(deuber__717, If it starts raining so heavily this early, then we should expect torrents as the year goes by.)}}
# ccomp (frequency:35)
+
:*{{ux|dv| Na so I con enter di office o, I con '''begin''' work, con dey do like good samaritan.|(ONI_18a_Kanpatakwa_M__12, That was how I got to the office and started working selflessly.)}}
#: {{ux|dv|'''Begin''' con dey put mouth for our matter. |(ONI_05_New-Year_M__45, She joined in on the matter.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Begin''' dey teach di people make de understand... |(NST_cleaned__36152, __no translation__)}}
 
# - (frequency:22)
 
#: {{ux|dv|Ngwanu make di games '''begin'''. |(bbc__72858, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But many pipo no know how e take '''begin'''. |(bbc__49562, __no translation__)}}
 
# mark-obj (frequency:18)
 
#: {{ux|dv|Na 34 African countries sign di Rome Statute wey '''begin''' di ICC. |(bbc__69715, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|As Rivers state goment dey prepare to '''begin''' dia second term, Dr. |(bbc__16581, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:15)
 
#: {{ux|dv|Unoka stand for im front '''begin''' im tory. |(katakata__234, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Instagram wan '''begin''' 'hide' number of likes your post get |(bbc__60300, __no translation__)}}
 
# advcl (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|'''Begin''' dey recycle |(bbc__19724, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Abi na which country, I wan '''begin''' dey call? |(WAZA_05_Big-Mo_MG__37, Or what country should I mention?)}}
 
# xcomp (frequency:7)
 
#: {{ux|dv|Im want '''begin''' run. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__133, He wanted to start running away.)}}
 
#: {{ux|dv|'''Begin''' kill di goat, den '''begin''' pound pounded yam. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__79, They start slaughtering the goats, then they begin pounding yam.)}}
 
# obl:arg (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|When you say change '''begin''' with me, let change '''begin''' with yoursef. |(NST_cleaned__16977, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Because if di rain take dis way '''begin''' for now, na im be say no be small thing e carry for belle dis year o. |(deuber__717, __no translation__)}}
 
# cc-ccomp (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Im say wetin she tweet fit damage im reputation, and '''begin''' make pipo dey look am one kain. |(bbc__76476, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di pesin go '''begin''' plan, either e go buy weapons or '''begin''' dey find opportunity to gbab di victim wen e dey alone. |(bbc__44531, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|Anyone wey you dey do, wheder bad, stop and '''begin''' dey do good! |(ONI_05_New-Year_M__5, anyone which you are doing, if it's bad, stop and start doing good)}}
 
#: {{ux|dv|Wit dis intelligence, dem approach di Saudi embassy for Abuja and '''begin''' di process to release Zainab and wit di fact wey dey ground, di Saudi authority don release di girl. |(bbc__100938, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|So di, di tin '''begin''', di tin '''begin''' since from do courtship. |(NST_cleaned__17626, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Others Just one day after one online Gofundme campaign to gada money support Nigeria opposition People's Democratic Party presidential candidate Atiku Abubakar '''begin''', di campaign page don disappear. |(bbc__79582, __no translation__)}}
 
# aux-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|For Bible time, person wey dey mold things no go just gather clay come '''begin''' mold. |(jw__16774, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For September, car explode kill at least seven people for di capital Somalia don '''begin''' three days of mourning, as di number of those wey die for two bomb attacks for di capital Mogadishu don pass 276. |(bbc__75064, __no translation__)}}
 
# conj-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Na so I con enter di office o, I con '''begin''' work, con dey do like good samaritan, |(ONI_18a_Kanpatakwa_M__12, That was how I now entered the work, I now started working, I was now doing like a good Samaritan.)}}
 
#: {{ux|dv|As di match finish Europa League '''begin''' trend for Twitter and fans no waste time to yab di Red Devils wey don win di league 20 times with funny-funny memes. |(bbc__16809, __no translation__)}}
 
# aux (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di Ghanaians abroad dey complain say dem no fit vote for government for dia country Di journey to allow Ghanaians wey dey oversea to vote don '''begin'''. |(bbc__31409, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di Head of Media and Publicity for JAMB, Dr Fabian Benjamin say im no use im mouth tok say results go comot on 29 April, but say na dat day di last process to release di result go '''begin'''. |(bbc__31470, __no translation__)}}
 
# advmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Hm let us '''begin''' now. |(NST_cleaned__6010, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Oga Mojeed say as far di lawmakers dey concerned, dem no release moni for di bus for 2017 and 2018 but if any moni comot, di investigation wey dem wan '''begin''' now go expose am. |(bbc__76775, __no translation__)}}
 
# cc-nsubj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But things change on 5 March 2017 when di Lagos state government close part of di bridge for repair, and work '''begin'''. |(bbc__23548, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Mans Not Hot fit dey siddon for number 11 for di singles chart, but confusion still plenty about where Michael Dapaah stop, and Big Shaq '''begin'''. |(bbc__65278, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* start 0.63 4406, finish 0.51 1790, stop 0.48 2535, demself 0.47 173, well-well 0.45 994, already 0.45 1076, dem 0.43 66999, dey 0.42 111403, heavy 0.42 456
+
* [[start]]
 
 
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* start 0.63 4406, finish 0.51 1790, stop 0.48 2535, demself 0.47 173, well-well 0.45 994, already 0.45 1076, dem 0.43 66999, dey 0.42 111403, heavy 0.42 456
+
* [[finish]], [[stop]], [[end]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''begin''

Latest revision as of 13:23, 28 March 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English begin

Pronunciation

  • bɪ̀gɪ̂n

Play Play

Verb

  • Make someting start to happen.
  • Unoka stand for im front begin im tory.  — (katakata__234, Unoka stood in front of him and started to tell his story.)
  • Because if di rain take dis way begin for now, na im be say no be small thing e carry for belle dis year o.  — (deuber__717, If it starts raining so heavily this early, then we should expect torrents as the year goes by.)
  • Na so I con enter di office o, I con begin work, con dey do like good samaritan.  — (ONI_18a_Kanpatakwa_M__12, That was how I got to the office and started working selflessly.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: begin