Difference between revisions of "beginning"

Line 25: Line 25:
 
   
 
   
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* starting  
+
* [[starting]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Revision as of 14:18, 7 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English begin

Pronunciation

  • bìgínìŋ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1729
  • Frequency in raw corpus: 191
  • Frequency rank in raw corpus: 1368

Noun

Di time or place wey wetin person dey do or talk take start.

    • Di game na between di League champion and di FA Cup winners and e dey signal di end to di pre-season and beginning of di new season.  — (bbc__34799, The fixture between the League Champions and the FA Cup winners marks the end of the pre-season and signals the beginning of the season.)
    • For end and beginning of year things can carry dear.  — (NSC_Odirin_2020, Items become quite expensive towards the end of the year and the beginning of another year.)
    • For di beginning, di man talk sey di oga don die.  — (Egbokhare_2020, At the onset, the man said his boss had died.)
    • Na beginning of book and film person take dey know how e go sweet or tough reach.  — (NSC_Odirin_2020, One can tell how interesting a book or film is from the start.)

Synonyms

Antonyms

  • ending

Translations

  • English: starting point, beginning

Verb

beginning: no definition, begin.PRS.PTCP -- Definition in Naija?


  1. mark (frequency:22)
    But e no easy for Musbahu papa for beginning.  — (bbc__22605, __no translation__)
    Group buying - choose your nebours from beginning.  — (bbc__55006, __no translation__)
  2. - (frequency:10)
    E no get beginning and e no get ending.  — (jw__9139, __no translation__)
    Di water no get beginning, and e no get ending.  — (bbc__76, __no translation__)
  3. obl:arg (frequency:8)
    Beginning from 2019/2020 academic session, foreign students fit begin study for Nigerian universities, if wish di of JAMB come true.  — (bbc__80257, __no translation__)
    Beginning from next week, we go start di systematic hardware and software upgrade of all di smart cart readers nationwide, na so im tok.  — (bbc__1671, __no translation__)
  4. obl:mod (frequency:3)
    Di car free day go happun every oda Sunday for December beginning today till di end of di month.  — (bbc__33429, __no translation__)
    Côte d'Ivoire, Tanzania, and Nigeria don move dia political capitals afta dem develop new ones beginning in the 1980s.  — (bbc__21929, __no translation__)
  5. conj-mark (frequency:3)
    As in I fit sing her song from beginning to end.  — (WAZK_10_Muhammeds-Life-Story_M__86, As in, I can sing her song from the beginning to the end.)
    And e be like say Chidozie na prophet wey don see as e go happun, as di Barcelona players no ginger for di game from beginning to end.  — (bbc__15104, __no translation__)
  6. conj (frequency:2)
    'lf we get police wey be alpha and omega, beginning and di end, wey fit arrest, torture, kill anybody, anywhere without trial or due process, that na wahala, no be so?  — (bbc__8614, __no translation__)
    Segun Awosanya, wey be one of di people wey dey arrange di protest, tell BBC Pidgin say, , lf we get police wey be alpha and omega, beginning and di end, wey fit arrest, torture, kill anybody, anywhere without due process, wahala dey.  — (bbc__87601, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • schedule 0.64 63, starting 0.60 70, calendar 0.58 53, 2009 0.58 160, century 0.57 68, 2010 0.57 206, 31st 0.57 12, ending 0.57 47, midnight 0.56 67

Antonyms

  • schedule 0.64 63, starting 0.60 70, calendar 0.58 53, 2009 0.58 160, century 0.57 68, 2010 0.57 206, 31st 0.57 12, ending 0.57 47, midnight 0.56 67

Translations

  • English: no definition, begin.PRS.PTCP