Difference between revisions of "beginning"
Line 28: | Line 28: | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | * ending | + | * [[ending]] |
====Translations==== | ====Translations==== |
Revision as of 14:19, 7 January 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English begin
Pronunciation
- bìgínìŋ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 3
- Frequency rank in NSC treebank: 1729
- Frequency in raw corpus: 191
- Frequency rank in raw corpus: 1368
Noun
Di time or place wey wetin person dey do or talk take start.
- Di game na between di League champion and di FA Cup winners and e dey signal di end to di pre-season and beginning of di new season. — (bbc__34799, The fixture between the League Champions and the FA Cup winners marks the end of the pre-season and signals the beginning of the season.)
- For end and beginning of year things can carry dear. — (NSC_Odirin_2020, Items become quite expensive towards the end of the year and the beginning of another year.)
- For di beginning, di man talk sey di oga don die. — (Egbokhare_2020, At the onset, the man said his boss had died.)
- Na beginning of book and film person take dey know how e go sweet or tough reach. — (NSC_Odirin_2020, One can tell how interesting a book or film is from the start.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: starting point, beginning
Verb
beginning: no definition, begin.PRS.PTCP -- Definition in Naija?
- mark (frequency:22)
- But e no easy for Musbahu papa for beginning. — (bbc__22605, __no translation__)
- Group buying - choose your nebours from beginning. — (bbc__55006, __no translation__)
- - (frequency:10)
- E no get beginning and e no get ending. — (jw__9139, __no translation__)
- Di water no get beginning, and e no get ending. — (bbc__76, __no translation__)
- obl:arg (frequency:8)
- Beginning from 2019/2020 academic session, foreign students fit begin study for Nigerian universities, if wish di of JAMB come true. — (bbc__80257, __no translation__)
- Beginning from next week, we go start di systematic hardware and software upgrade of all di smart cart readers nationwide, na so im tok. — (bbc__1671, __no translation__)
- obl:mod (frequency:3)
- Di car free day go happun every oda Sunday for December beginning today till di end of di month. — (bbc__33429, __no translation__)
- Côte d'Ivoire, Tanzania, and Nigeria don move dia political capitals afta dem develop new ones beginning in the 1980s. — (bbc__21929, __no translation__)
- conj-mark (frequency:3)
- As in I fit sing her song from beginning to end. — (WAZK_10_Muhammeds-Life-Story_M__86, As in, I can sing her song from the beginning to the end.)
- And e be like say Chidozie na prophet wey don see as e go happun, as di Barcelona players no ginger for di game from beginning to end. — (bbc__15104, __no translation__)
- conj (frequency:2)
- 'lf we get police wey be alpha and omega, beginning and di end, wey fit arrest, torture, kill anybody, anywhere without trial or due process, that na wahala, no be so? — (bbc__8614, __no translation__)
- Segun Awosanya, wey be one of di people wey dey arrange di protest, tell BBC Pidgin say, , lf we get police wey be alpha and omega, beginning and di end, wey fit arrest, torture, kill anybody, anywhere without due process, wahala dey. — (bbc__87601, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- schedule 0.64 63, starting 0.60 70, calendar 0.58 53, 2009 0.58 160, century 0.57 68, 2010 0.57 206, 31st 0.57 12, ending 0.57 47, midnight 0.56 67
Antonyms
- schedule 0.64 63, starting 0.60 70, calendar 0.58 53, 2009 0.58 160, century 0.57 68, 2010 0.57 206, 31st 0.57 12, ending 0.57 47, midnight 0.56 67
Translations
- English: no definition, begin.PRS.PTCP