Difference between revisions of "beginning"

 
(6 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* bìgínìŋ
+
* bìgínìn
 
<sm2>Pcm-ng-beginning.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-beginning.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-beginning.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-beginning.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 3
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1729
 
* Frequency in raw corpus: 191
 
* Frequency rank in raw corpus: 1368
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Di time or place wey wetin person dey do or talk take start.
+
* Di time or place wey wetin person dey do or talk take start.
 
:*{{ux|dv|Di game na between di League champion and di FA Cup winners and e dey signal di end to di pre-season and '''beginning''' of di new season. |(bbc__34799, The fixture between the League Champions and the FA Cup winners marks the end of the pre-season and signals the beginning of the season.)}}
 
:*{{ux|dv|Di game na between di League champion and di FA Cup winners and e dey signal di end to di pre-season and '''beginning''' of di new season. |(bbc__34799, The fixture between the League Champions and the FA Cup winners marks the end of the pre-season and signals the beginning of the season.)}}
:*{{ux|dv|For end and '''beginning''' of year things can carry dear.|(NSC_Odirin_2020, Items become quite expensive towards the end of the year and the beginning of another year.)}}
+
:*{{ux|dv|For di '''beginning''', di man talk sey di oga don die.|(Egbokhare_2020, Initially, the man said his boss had died.)}}
:*{{ux|dv|For di '''beginning''', di man talk sey di oga don die.|(Egbokhare_2020, At the onset, the man said his boss had died.)}}
+
:*{{ux|dv|Na di '''beginning''' of book or film person take dey know how e go sweet or tough reach. |(NSC_2020, One can tell how interesting a book or film would be from the start.)}}
:*{{ux|dv|Na '''beginning''' of book and film person take dey know how e go sweet or tough reach. |(NSC_Odirin_2020, One can tell how interesting a book or film is from the start.)}}
 
 
   
 
   
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 32: Line 25:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''starting point, beginning''
 
* English: ''starting point, beginning''
 
===Verb===
 
beginning: no definition, begin.PRS.PTCP -- Definition in Naija?
 
 
 
# mark (frequency:22)
 
#: {{ux|dv|But e no easy for Musbahu papa for '''beginning'''. |(bbc__22605, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Group buying - choose your nebours from '''beginning'''. |(bbc__55006, __no translation__)}}
 
# - (frequency:10)
 
#: {{ux|dv|E no get '''beginning''' and e no get ending. |(jw__9139, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di water no get '''beginning''', and e no get ending. |(bbc__76, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|'''Beginning''' from 2019/2020 academic session, foreign students fit begin study for Nigerian universities, if wish di of JAMB come true. |(bbc__80257, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|'''Beginning''' from next week, we go start di systematic hardware and software upgrade of all di smart cart readers nationwide, na so im tok. |(bbc__1671, __no translation__)}}
 
# obl:mod (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Di car free day go happun every oda Sunday for December '''beginning''' today till di end of di month. |(bbc__33429, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Côte d'Ivoire, Tanzania, and Nigeria don move dia political capitals afta dem develop new ones '''beginning''' in the 1980s. |(bbc__21929, __no translation__)}}
 
# conj-mark (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|As in I fit sing her song from '''beginning''' to end. |(WAZK_10_Muhammeds-Life-Story_M__86, As in, I can sing her song from the beginning to the end.)}}
 
#: {{ux|dv|And e be like say Chidozie na prophet wey don see as e go happun, as di Barcelona players no ginger for di game from '''beginning''' to end. |(bbc__15104, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|''lf we get police wey be alpha and omega, '''beginning''' and di end, wey fit arrest, torture, kill anybody, anywhere without trial or due process, that na wahala, no be so?'' |(bbc__8614, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Segun Awosanya, wey be one of di people wey dey arrange di protest, tell BBC Pidgin say, '', lf we get police wey be alpha and omega, '''beginning''' and di end, wey fit arrest, torture, kill anybody, anywhere without due process, wahala dey.'' |(bbc__87601, __no translation__)}}
 
 
====Derived forms====
 
 
 
====Synonyms====
 
* schedule 0.64 63, starting 0.60 70, calendar 0.58 53, 2009 0.58 160, century 0.57 68, 2010 0.57 206, 31st 0.57 12, ending 0.57 47, midnight 0.56 67
 
 
====Antonyms====
 
* schedule 0.64 63, starting 0.60 70, calendar 0.58 53, 2009 0.58 160, century 0.57 68, 2010 0.57 206, 31st 0.57 12, ending 0.57 47, midnight 0.56 67
 
 
====Translations====
 
* English: no definition, begin.PRS.PTCP
 

Latest revision as of 18:30, 14 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English begin

Pronunciation

  • bìgínìn

Play Play

Noun

  • Di time or place wey wetin person dey do or talk take start.
  • Di game na between di League champion and di FA Cup winners and e dey signal di end to di pre-season and beginning of di new season.  — (bbc__34799, The fixture between the League Champions and the FA Cup winners marks the end of the pre-season and signals the beginning of the season.)
  • For di beginning, di man talk sey di oga don die.  — (Egbokhare_2020, Initially, the man said his boss had died.)
  • Na di beginning of book or film person take dey know how e go sweet or tough reach.  — (NSC_2020, One can tell how interesting a book or film would be from the start.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: starting point, beginning