Difference between revisions of "beginning"

Line 16: Line 16:
 
* Frequency in raw corpus: 191
 
* Frequency in raw corpus: 191
 
* Frequency rank in raw corpus: 1368
 
* Frequency rank in raw corpus: 1368
 
The word is used more in written texts than orally.
 
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 10:55, 7 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English begin

Pronunciation

  • bìgínìŋ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1729
  • Frequency in raw corpus: 191
  • Frequency rank in raw corpus: 1368

Noun

beginning: starting point, beginning -- Definition in Naija?


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    For di beginning, di man talk sey di oga don die.  — (In the beginning, the man said that his father has died.)
  2. case-det-nmod (frequency:52)
    She don dey go hospital since di beginning of di year.  — (bbc__6017, __no translation__)
    Na this im journey we talk about for the beginning of this story.  — (jw__12228, __no translation__)
  3. case-det (frequency:17)
    But remember di way wey una take look am from di beginning.  — (NST_cleaned__9643, __no translation__)
    Di place go sweet una because you don know your nebor from the beginning'.  — (bbc__8763, __no translation__)
  4. det-nmod (frequency:16)
    Dem dey use am mark di beginning of Christmas shopping.  — (bbc__71162, __no translation__)
    Dis one mean say na di beginning of 2019 financial calendar for di konri.  — (bbc__42253, __no translation__)
  5. case-nmod (frequency:12)
    Pope Francis don ban cigarettes inside Vatican, from beginning of next year.  — (bbc__82864, __no translation__)
    Di meteorologist dem say na because of rain wey begin dey fall for di country since beginning of February.  — (bbc__36135, __no translation__)
  6. det (frequency:6)
    Di beginning bin hard us.  — (bbc__33251, __no translation__)
    This is just di beginning.  — (IBA_09_Leon-And-Amos_DG__101, This is just the beginning.)
  7. advmod-det (frequency:5)
    For im papa, Kayode mind: di sky na just di beginning for im son Tanitoluwa.  — (bbc__51709, __no translation__)
    Awosanya say no be like im team go free police mata, say na just di beginning.;  — (bbc__18141, __no translation__)
  8. nmod (frequency:3)
    One senior official tell BBC tori person Andrew Harding say: Dis na beginning of new era.  — (bbc__78861, __no translation__)
    Di committee members wey dey across di 36 states of Nigeria, job na to along with pipo for dia area use telescope and oda modern instruments to use check di appearance of new moon wey dey signify beginning of new month for Islam.  — (bbc__33650, __no translation__)
  9. cc-nmod (frequency:3)
    Di game na between di League champion and di FA Cup winners and e dey signal di end to di pre-season and beginning of di new season.  — (bbc__34799, __no translation__)
    Tori be say Nigeria military bin first detain dem for Giwa Barrack witout charge before dem transfer dem for ending of 2016 and beginning of 2017.  — (bbc__14831, __no translation__)
  10. amod (frequency:2)
    Na new beginning e be for us.  — (bbc__384, __no translation__)
    One man tell BBC say di day na like na new beginning for dem.  — (bbc__78346, __no translation__)
  11. cc-det-nmod (frequency:2)
    Yam Festival dey represent di harvest and di beginning of di next work cycle.  — (bbc__101513, __no translation__)
    In di last few years no be small we suffer ontop dis rape and sexual harassment issue and towards di end of last year and di beginning of dis year, di cases drop wella, dis na why i dey vex say di numbers don dey go up again, di number for di last 3 weeks dey very disturbing.  — (bbc__4515, __no translation__)
  12. advmod-case-det (frequency:2)
    Right from di beginning, women no dey look Oro, if woman see am, she don go be dat, na so im tok.  — (bbc__5950, __no translation__)
    From di very very beginning, Shi'a start as political group wey support say Ali ibn Abu Talib, suppose take over from di founder of Islam, Prophet Muhammad as di leader no tok who go take over from am before im die.  — (bbc__53186, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • schedule 0.64 63, starting 0.60 70, calendar 0.58 53, 2009 0.58 160, century 0.57 68, 2010 0.57 206, 31st 0.57 12, ending 0.57 47, midnight 0.56 67

Antonyms

  • schedule 0.64 63, starting 0.60 70, calendar 0.58 53, 2009 0.58 160, century 0.57 68, 2010 0.57 206, 31st 0.57 12, ending 0.57 47, midnight 0.56 67

Translations

  • English: starting point, beginning


Verb

beginning: no definition, begin.PRS.PTCP -- Definition in Naija?


  1. mark (frequency:22)
    But e no easy for Musbahu papa for beginning.  — (bbc__22605, __no translation__)
    Group buying - choose your nebours from beginning.  — (bbc__55006, __no translation__)
  2. - (frequency:10)
    E no get beginning and e no get ending.  — (jw__9139, __no translation__)
    Di water no get beginning, and e no get ending.  — (bbc__76, __no translation__)
  3. obl:arg (frequency:8)
    Beginning from 2019/2020 academic session, foreign students fit begin study for Nigerian universities, if wish di of JAMB come true.  — (bbc__80257, __no translation__)
    Beginning from next week, we go start di systematic hardware and software upgrade of all di smart cart readers nationwide, na so im tok.  — (bbc__1671, __no translation__)
  4. obl:mod (frequency:3)
    Di car free day go happun every oda Sunday for December beginning today till di end of di month.  — (bbc__33429, __no translation__)
    Côte d'Ivoire, Tanzania, and Nigeria don move dia political capitals afta dem develop new ones beginning in the 1980s.  — (bbc__21929, __no translation__)
  5. conj-mark (frequency:3)
    As in I fit sing her song from beginning to end.  — (WAZK_10_Muhammeds-Life-Story_M__86, As in, I can sing her song from the beginning to the end.)
    And e be like say Chidozie na prophet wey don see as e go happun, as di Barcelona players no ginger for di game from beginning to end.  — (bbc__15104, __no translation__)
  6. conj (frequency:2)
    'lf we get police wey be alpha and omega, beginning and di end, wey fit arrest, torture, kill anybody, anywhere without trial or due process, that na wahala, no be so?  — (bbc__8614, __no translation__)
    Segun Awosanya, wey be one of di people wey dey arrange di protest, tell BBC Pidgin say, , lf we get police wey be alpha and omega, beginning and di end, wey fit arrest, torture, kill anybody, anywhere without due process, wahala dey.  — (bbc__87601, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • schedule 0.64 63, starting 0.60 70, calendar 0.58 53, 2009 0.58 160, century 0.57 68, 2010 0.57 206, 31st 0.57 12, ending 0.57 47, midnight 0.56 67

Antonyms

  • schedule 0.64 63, starting 0.60 70, calendar 0.58 53, 2009 0.58 160, century 0.57 68, 2010 0.57 206, 31st 0.57 12, ending 0.57 47, midnight 0.56 67

Translations

  • English: no definition, begin.PRS.PTCP