Difference between revisions of "begybegy"
(→Naija) |
|||
Line 2: | Line 2: | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
* [[begy begy]] | * [[begy begy]] | ||
+ | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From Naija: beg | From Naija: beg |
Revision as of 13:26, 28 March 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From Naija: beg
Pronunciation
bɛ̀gɪ̀bɛ́gɪ́
Adjective
- Person wey be sey e dey beg someting well well.
- Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be begybegy — (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar.)
- You get money for wallet, you still con dey ask make men buy beer for you, I no know if na begybegy dey worry you or you just be winchi. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, You have some money in your wallet, and you are still asking people to buy drinks for you; I don't know if you are a beggar or you are just a wizard.)
Synonyms
Translations
- English: beggar