Difference between revisions of "begybegy"
Line 15: | Line 15: | ||
* Person wey be sey e dey beg someting [[well well]]. | * Person wey be sey e dey beg someting [[well well]]. | ||
:* {{ux|dv| Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be '''begybegy''' | (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar.)}} | :* {{ux|dv| Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be '''begybegy''' | (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar.)}} | ||
− | :* {{ux|dv| You get money for wallet, you still con dey ask make men buy beer for you, I no know if na '''begybegy''' dey worry you or you just be [[winchi]]. | ( | + | :* {{ux|dv| You get money for wallet, you still con dey ask make men buy beer for you, I no know if na '''begybegy''' dey worry you or you just be [[winchi]]. | (NSC_2020, You have some money in your wallet, and you are still asking people to buy drinks for you; I don't know if you are a beggar or you are just a wizard.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[longatrot]] | * [[longatrot]] |
Latest revision as of 19:36, 17 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From Naija: beg
Pronunciation
bɛ̀gɪ̀bɛ́gɪ́
Adjective
- Person wey be sey e dey beg someting well well.
- Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be begybegy — (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar.)
- You get money for wallet, you still con dey ask make men buy beer for you, I no know if na begybegy dey worry you or you just be winchi. — (NSC_2020, You have some money in your wallet, and you are still asking people to buy drinks for you; I don't know if you are a beggar or you are just a wizard.)
Synonyms
Translations
- English: beggar