Difference between revisions of "begybegy"

m (Conversion script moved page Begybegy to begybegy: Converting page titles to lowercase)
 
(10 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 1: Line 1:
 +
==Naija==
 +
===Alternative forms===
 +
* [[begy begy]]
  
 +
===Etymology===
 +
From Naija: beg
 +
 +
===Pronunciation===
 +
bɛ̀gɪ̀bɛ́gɪ́
 +
 +
<sm2>Pcm-ng-begybegy.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-begybegy.m.ogg</sm2>
 +
 +
===Adjective===
 +
* Person wey be sey e dey beg someting [[well well]].
 +
:* {{ux|dv| Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be '''begybegy''' | (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar.)}}
 +
:* {{ux|dv| You get money for wallet, you still con dey ask make men buy beer for you, I no know if na '''begybegy''' dey worry you or you just be [[winchi]]. | (NSC_2020, You have some money in your wallet, and you are still asking people to buy drinks for you; I don't know if you are a beggar or you are just a wizard.)}}
 +
====Synonyms====
 +
* [[longatrot]]
 +
 +
====Translations====
 +
* English: ''beggar''

Latest revision as of 19:36, 17 April 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From Naija: beg

Pronunciation

bɛ̀gɪ̀bɛ́gɪ́

Play Play

Adjective

  • Person wey be sey e dey beg someting well well.
  • Once you see person carry food, you go dey beg make dem give you, you be begybegy  —  (once you see a person with some food, you'll start pleading to be given some, you are a beggar.)
  • You get money for wallet, you still con dey ask make men buy beer for you, I no know if na begybegy dey worry you or you just be winchi.  —  (NSC_2020, You have some money in your wallet, and you are still asking people to buy drinks for you; I don't know if you are a beggar or you are just a wizard.)

Synonyms

Translations

  • English: beggar