Difference between revisions of "believe"

Line 25: Line 25:
 
* English: ''faith, belief''
 
* English: ''faith, belief''
  
===Verb===
+
===Transitive Verb===
 
Sey person mind dey strong sey someting na true.
 
Sey person mind dey strong sey someting na true.
  
 
#:{{ux|dv|I believe am. Na im '''believe''' save am.|(Egbokhare_2021, I believe him/her. It was his/her belief that saved him/her.)}}
 
#:{{ux|dv|I believe am. Na im '''believe''' save am.|(Egbokhare_2021, I believe him/her. It was his/her belief that saved him/her.)}}
  
 +
===Intransitive Verb===
 +
#: {{ux|dv|Na wetin I '''believe'''. |(WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__110, That’s what I believe.)}}
 +
#: {{ux|dv|E follow wetin e '''believe'''. |(jw__9544, __no translation__)}}
  
 +
#: {{ux|dv|Can you see, can you '''believe'''? |(LAG_39_Recording-Wahala_T__96, Can you see ?; Can you believe ?)}}
  
#: {{ux|dv|Na wetin I '''believe'''. |(WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__110, That’s what I believe.)}}
+
===Serial Verb===
#: {{ux|dv|E follow wetin e '''believe'''. |(jw__9544, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:40)
 
#: {{ux|dv|'''Believe''' it! |(WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__42, Believe it!)}}
 
#: {{ux|dv|I be~, I '''believe''' you, |(ENU_20_Relationship-With-Women_DG__233, I be-... I believe you.)}}
 
# ccomp (frequency:37)
 
 
#: {{ux|dv|Wetin make you '''believe''' sey God really dey? |(jw__5879, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin make you '''believe''' sey God really dey? |(jw__5879, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin fit help us '''believe''' sey God get us for mind? |(jw__41941, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin fit help us '''believe''' sey God get us for mind? |(jw__41941, __no translation__)}}
# - (frequency:23)
 
#: {{ux|dv|Can you see, can you '''believe'''? |(LAG_39_Recording-Wahala_T__96, Can you see ?; Can you believe ?)}}
 
 
#: {{ux|dv|Many things dey wey go help you '''believe'''.— Heb. |(jw__26640, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Many things dey wey go help you '''believe'''.— Heb. |(jw__26640, __no translation__)}}
# mark-obj (frequency:17)
 
 
#: {{ux|dv|So, e still need faith to '''believe''' am. |(jw__29260, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So, e still need faith to '''believe''' am. |(jw__29260, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Jesus ask Martha sey: “You '''believe''' this one? |(jw__5239, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Jesus ask Martha sey: “You '''believe''' this one? |(jw__5239, __no translation__)}}
# dep (frequency:16)
 
 
#: {{ux|dv|Wetin make one family '''believe''' sey na Jehovah help dem? |(jw__42452, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin make one family '''believe''' sey na Jehovah help dem? |(jw__42452, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin fit make us '''believe''' sey David and Goliath story for Bible na true? |(jw__41983, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin fit make us '''believe''' sey David and Goliath story for Bible na true? |(jw__41983, __no translation__)}}
# mark (frequency:13)
 
 
#: {{ux|dv|Wetin pipo wey no '''believe''' go tok no dey shame me again. |(bbc__3457, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin pipo wey no '''believe''' go tok no dey shame me again. |(bbc__3457, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The message wey angel Gabriel deliver hard well well to '''believe'''. |(jw__35402, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|The message wey angel Gabriel deliver hard well well to '''believe'''. |(jw__35402, __no translation__)}}
# dep-mark (frequency:5)
 
 
#: {{ux|dv|This sister talk sey: “I '''believe''' sey na Jehovah we suppose thank pass any other person. |(jw__40116, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|This sister talk sey: “I '''believe''' sey na Jehovah we suppose thank pass any other person. |(jw__40116, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|“As I dey study science more more, na so e dey hard me to '''believe''' sey evolution na true. |(jw__49546, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|“As I dey study science more more, na so e dey hard me to '''believe''' sey evolution na true. |(jw__49546, __no translation__)}}
# aux-obj (frequency:4)
 
 
#: {{ux|dv|But no be everibodi for di scientific community dey '''believe''' Loeb and Bialy theory. |(bbc__23090, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But no be everibodi for di scientific community dey '''believe''' Loeb and Bialy theory. |(bbc__23090, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We go help dem see wetin mek us '''believe''' wetin we '''believe''', so that dem fit choose by their self wetin dem go '''believe'''. |(jw__6847, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|We go help dem see wetin mek us '''believe''' wetin we '''believe''', so that dem fit choose by their self wetin dem go '''believe'''. |(jw__6847, __no translation__)}}
# cc-obj (frequency:3)
 
 
#: {{ux|dv|Abraham teach Isaac to love Jehovah and '''believe''' all im promise. |(jw__289, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Abraham teach Isaac to love Jehovah and '''believe''' all im promise. |(jw__289, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But if you want baptize, you need to learn and '''believe''' the main things wey Bible dey teach.— Hebrews 5:12 . |(jw__36298, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|But if you want baptize, you need to learn and '''believe''' the main things wey Bible dey teach.— Hebrews 5:12 . |(jw__36298, __no translation__)}}
# cc-dep (frequency:2)
 
 
#: {{ux|dv|You fit don dey go Jehovah Witness Kingdom Hall and '''believe''' sey na dem dey serve God the correct way. |(jw__47140, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|You fit don dey go Jehovah Witness Kingdom Hall and '''believe''' sey na dem dey serve God the correct way. |(jw__47140, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Which people dey really show sey dem love theirself and '''believe''' sey na God send Jesus to come save us? |(jw__3395, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Which people dey really show sey dem love theirself and '''believe''' sey na God send Jesus to come save us? |(jw__3395, __no translation__)}}

Revision as of 13:38, 8 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English believe

Pronunciation

  • bìlív

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 28
  • Frequency rank in NSC treebank: 371
  • Frequency in raw corpus: 1617
  • Frequency rank in raw corpus: 237

Noun

Na sey person mind dey strong sey someting na true.

  • I believe am. Na im believe save am.  — (Egbokhare_2021, I believe him/her. It was his/her belief that saved him/her.)
  • Na believe go kill holy holy.  — (NSC_Abonyi_2021, Being sanctimonious can be disastrous for a devout.)

Translations

  • English: faith, belief

Transitive Verb

Sey person mind dey strong sey someting na true.

  1. I believe am. Na im believe save am.  — (Egbokhare_2021, I believe him/her. It was his/her belief that saved him/her.)

Intransitive Verb

  1. Na wetin I believe.  — (WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__110, That’s what I believe.)
    E follow wetin e believe.  — (jw__9544, __no translation__)
  1. Can you see, can you believe?  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__96, Can you see ?; Can you believe ?)

Serial Verb

  1. Wetin make you believe sey God really dey?  — (jw__5879, __no translation__)
    Wetin fit help us believe sey God get us for mind?  — (jw__41941, __no translation__)
    Many things dey wey go help you believe.— Heb.  — (jw__26640, __no translation__)
    So, e still need faith to believe am.  — (jw__29260, __no translation__)
    Jesus ask Martha sey: “You believe this one?  — (jw__5239, __no translation__)
    Wetin make one family believe sey na Jehovah help dem?  — (jw__42452, __no translation__)
    Wetin fit make us believe sey David and Goliath story for Bible na true?  — (jw__41983, __no translation__)
    Wetin pipo wey no believe go tok no dey shame me again.  — (bbc__3457, __no translation__)
    The message wey angel Gabriel deliver hard well well to believe.  — (jw__35402, __no translation__)
    This sister talk sey: “I believe sey na Jehovah we suppose thank pass any other person.  — (jw__40116, __no translation__)
    “As I dey study science more more, na so e dey hard me to believe sey evolution na true.  — (jw__49546, __no translation__)
    But no be everibodi for di scientific community dey believe Loeb and Bialy theory.  — (bbc__23090, __no translation__)
    We go help dem see wetin mek us believe wetin we believe, so that dem fit choose by their self wetin dem go believe.  — (jw__6847, __no translation__)
    Abraham teach Isaac to love Jehovah and believe all im promise.  — (jw__289, __no translation__)
    But if you want baptize, you need to learn and believe the main things wey Bible dey teach.— Hebrews 5:12 .  — (jw__36298, __no translation__)
    You fit don dey go Jehovah Witness Kingdom Hall and believe sey na dem dey serve God the correct way.  — (jw__47140, __no translation__)
    Which people dey really show sey dem love theirself and believe sey na God send Jesus to come save us?  — (jw__3395, __no translation__)
  2. obl:arg (frequency:2)
    Moh we try believe in oursef, and moh we try support each oder.  — (JOS_14_Chibozor-View-About-Nigeria_MG__56, Let's try and believe in ourselves, and let's try to support one another.)
    NAFDAC give deadline to end 'Sniper' sell Four tins pipo believe about blood donation wey no dey true  — (bbc__69321, __no translation__)

Translations

  • English: to believe