Difference between revisions of "believe"

Line 27: Line 27:
 
===Transitive Verb===
 
===Transitive Verb===
 
Sey person mind dey strong sey someting na true.
 
Sey person mind dey strong sey someting na true.
:*{{ux|dv|I believe am. Na im '''believe''' save am.|(Egbokhare_2021, I believe him/her. It was his/her belief that saved him/her.)}}
 
  
 
===Intransitive Verb===
 
===Intransitive Verb===

Revision as of 14:11, 8 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English believe

Pronunciation

  • bìlív

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 28
  • Frequency rank in NSC treebank: 371
  • Frequency in raw corpus: 1617
  • Frequency rank in raw corpus: 237

Noun

Na sey person mind dey strong sey someting na true.

  • I believe am. Na im believe save am.  — (Egbokhare_2021, I believe him/her. It was his/her belief that saved him/her.)
  • Na believe go kill holy holy.  — (NSC_Abonyi_2021, Being sanctimonious can be disastrous for a devout.)

Translations

  • English: faith, belief

Transitive Verb

Sey person mind dey strong sey someting na true.

Intransitive Verb

  • Na wetin I believe.  — (WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__110, That’s what I believe.)
  • Can you see, can you believe?  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__96, Can you see ?; Can you believe ?)

Serial Verb

  • Wetin fit help us believe sey God get us for mind?  — (jw__41941, __no translation__)
  • Wetin make one family believe sey na Jehovah help dem?  — (jw__42452, __no translation__)
  • Wetin fit make us believe sey David and Goliath story for Bible na true?  — (jw__41983, Why should we believe that the biblical story about David and Goliath is authentic?)
  • Wetin pipo wey no believe go tok no dey shame me again.  — (bbc__3457, )
  • E follow wetin e believe.  — (jw__9544, S/he followed his/her conviction.)
  • We go help dem see wetin mek us believe wetin we believe, so that dem fit choose by their self wetin dem go believe.  — (jw__6847, We would assist them to )


Translations

  • English: to believe