Difference between revisions of "believe"

Line 31: Line 31:
  
 
===Serial Verb===
 
===Serial Verb===
:*{{ux|dv|Wetin fit help us '''believe''' sey God get us for mind? |(jw__41941, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Wetin fit make us '''believe''' sey David and Goliath story for Bible na true? |(jw__41983, Why should we believe that the biblical story about David and Goliath is factual?)}}
:*{{ux|dv|Wetin make one family '''believe''' sey na Jehovah help dem? |(jw__42452, __no translation__)}}
+
:*{{ux|dv|Wetin pipo wey no '''believe''' go tok no dey shame me again. |(bbc__3457, What rumourmongers will say would not make ashamed anymore.)}}
:*{{ux|dv|Wetin fit make us '''believe''' sey David and Goliath story for Bible na true? |(jw__41983, Why should we believe that the biblical story about David and Goliath is authentic?)}}
 
:*{{ux|dv|Wetin pipo wey no '''believe''' go tok no dey shame me again. |(bbc__3457, )}}
 
:*{{ux|dv|E follow wetin e '''believe'''. |(jw__9544, S/he followed his/her conviction.)}}
 
:*{{ux|dv|We go help dem see wetin mek us '''believe''' wetin we '''believe''', so that dem fit choose by their self wetin dem go '''believe'''. |(jw__6847, We would assist them to )}}
 
 
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''to believe''
 
* English: ''to believe''

Revision as of 14:38, 8 January 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English believe

Pronunciation

  • bìlív

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 28
  • Frequency rank in NSC treebank: 371
  • Frequency in raw corpus: 1617
  • Frequency rank in raw corpus: 237

Noun

Na sey person mind dey strong sey someting na true.

  • I believe am. Na im believe save am.  — (Egbokhare_2021, I believe him/her. It was his/her belief that saved him/her.)
  • Na believe go kill holy holy.  — (NSC_Abonyi_2021, Being sanctimonious can be disastrous for a devout.)

Translations

  • English: faith, belief

Intransitive Verb

Sey person mind dey strong sey someting na true.

  • Na wetin I believe.  — (WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__110, That’s what I believe.)
  • Can you see, can you believe?  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__96, Can you see ?; Can you believe ?)

Serial Verb

  • Wetin fit make us believe sey David and Goliath story for Bible na true?  — (jw__41983, Why should we believe that the biblical story about David and Goliath is factual?)
  • Wetin pipo wey no believe go tok no dey shame me again.  — (bbc__3457, What rumourmongers will say would not make ashamed anymore.)

Translations

  • English: to believe