Difference between revisions of "believe"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''faith, belief'' | * English: ''faith, belief'' | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− |
Revision as of 10:41, 19 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English believe
Pronunciation
- bìlív
Noun
- Make person mind dey strong sey someting na true.
- I believe am. Na im believe save am. — (Egbokhare_2021, I believe him/her. It was his/her belief that saved him/her.)
- Na believe go kill holy holy. — (NSC_Abonyi_2021, Being sanctimonious can be disastrous for a devout.)
Translations
- English: faith, belief