Difference between revisions of "believe"

(Undo revision 20194 by EmekaFelixO (talk))
Tag: Undo
Line 19: Line 19:
 
* English: ''faith, belief''
 
* English: ''faith, belief''
 
===Verb===
 
===Verb===
====Intransitive Verb====
 
 
* Sey person mind dey strong sey someting na true.
 
* Sey person mind dey strong sey someting na true.
 
:*{{ux|dv|Na wetin I '''believe'''. |(WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__110, That’s what I believe.)}}
 
:*{{ux|dv|Na wetin I '''believe'''. |(WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__110, That’s what I believe.)}}

Revision as of 10:42, 19 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English believe

Pronunciation

  • bìlív

Play Play

Noun

  • Make person mind dey strong sey someting na true.
  • I believe am. Na im believe save am.  — (Egbokhare_2021, I believe him/her. It was his/her belief that saved him/her.)
  • Na believe go kill holy holy.  — (NSC_Abonyi_2021, Being sanctimonious can be disastrous for a devout.)

Translations

  • English: faith, belief

Verb

  • Sey person mind dey strong sey someting na true.
  • Na wetin I believe.  — (WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__110, That’s what I believe.)
  • Can you see, can you believe?  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__96, Can you see? Can you believe?)

Translations

  • English: to believe