Difference between revisions of "believe"

Line 21: Line 21:
 
* Sey person mind dey strong sey someting na true.
 
* Sey person mind dey strong sey someting na true.
 
:*{{ux|dv|Na wetin I '''believe'''. |(WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__110, That’s what I believe.)}}
 
:*{{ux|dv|Na wetin I '''believe'''. |(WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__110, That’s what I believe.)}}
:*{{ux|dv|Can you see, can you '''believe'''? |(LAG_39_Recording-Wahala_T__96, Can you see? Can you believe?)}}
+
:* {{ux|dv| How person go just come tell you sey one ting one ting you go con '''believe''' am just like dat? Shey you no go look am make you know if na true or na lie? |(NSC_2021, How will someone just tell this and that and you'll believe it? Wont you try to find out if it's true or false?)}}
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''to believe''
 
* English: ''to believe''

Revision as of 10:46, 19 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English believe

Pronunciation

  • bìlív

Play Play

Noun

  • Make person mind dey strong sey someting na true.
  • I believe am. Na im believe save am.  — (Egbokhare_2021, I believe him/her. It was his/her belief that saved him/her.)
  • Na believe go kill holy holy.  — (NSC_Abonyi_2021, Being sanctimonious can be disastrous for a devout.)

Translations

  • English: faith, belief

Verb

  • Sey person mind dey strong sey someting na true.
  • Na wetin I believe.  — (WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__110, That’s what I believe.)
  • How person go just come tell you sey one ting one ting you go con believe am just like dat? Shey you no go look am make you know if na true or na lie?  — (NSC_2021, How will someone just tell this and that and you'll believe it? Wont you try to find out if it's true or false?)

Translations

  • English: to believe