believe
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English believe
Pronunciation
- bìlív
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 28
- Frequency rank in NSC treebank: 371
- Frequency in raw corpus: 1617
- Frequency rank in raw corpus: 237
Noun
Na sey person mind dey strong sey someting na true.
- I believe am. Na im believe save am. — (Egbokhare_2021, I believe him/her. It was his/her belief that saved him/her.)
- Na believe go kill holy holy. — (NSC_Abonyi_2021, Being sanctimonious can be disastrous for a devout.)
Translations
- English: faith, belief
Transitive Verb
Sey person mind dey strong sey someting na true.
Intransitive Verb
- Na wetin I believe. — (WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__110, That’s what I believe.)
- Can you see, can you believe? — (LAG_39_Recording-Wahala_T__96, Can you see ?; Can you believe ?)
Serial Verb
- Wetin fit help us believe sey God get us for mind? — (jw__41941, __no translation__)
- Wetin make one family believe sey na Jehovah help dem? — (jw__42452, __no translation__)
- Wetin fit make us believe sey David and Goliath story for Bible na true? — (jw__41983, Why should we believe that the biblical story about David and Goliath is authentic?)
- Wetin pipo wey no believe go tok no dey shame me again. — (bbc__3457, )
- E follow wetin e believe. — (jw__9544, S/he followed his/her conviction.)
- We go help dem see wetin mek us believe wetin we believe, so that dem fit choose by their self wetin dem go believe. — (jw__6847, We would assist them to )
Translations
- English: to believe