believe

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English believe

Pronunciation

  • bìlív

Play Play

Noun

  • Make person mind dey strong sey someting na true.
  • I believe am. Na im believe save am.  — (Egbokhare_2021, I believe him/her. It was his/her belief that saved him/her.)
  • Na believe go kill holy holy.  — (NSC_Abonyi_2021, Being sanctimonious can be disastrous for a devout.)

Translations

  • English: faith, belief

Verb

Intransitive Verb

  • Sey person mind dey strong sey someting na true.
  • Na wetin I believe.  — (WAZA_10_Bluetooth-Lifestory_MG__110, That’s what I believe.)
  • Can you see, can you believe?  — (LAG_39_Recording-Wahala_T__96, Can you see? Can you believe?)

Translations

  • English: to believe