believe

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English believe

Pronunciation

  • bìlív

Play Play

Noun

  • Make person mind dey strong sey someting na true.
  • I believe am. Na im believe save am.  — (Egbokhare_2021, I believe him/her. It was his/her belief that saved him/her.)
  • Na believe go kill holy holy.  — (NSC_Abonyi_2021, Being sanctimonious can be disastrous for a devout.)

Translations

  • English: faith, belief