Difference between revisions of "belle"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
#:*{{ux|dv|She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di '''belle'''. |(bbc__14946, She was not surprised that the ultrasound revealed she was going to have triplets.)}} | #:*{{ux|dv|She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di '''belle'''. |(bbc__14946, She was not surprised that the ultrasound revealed she was going to have triplets.)}} | ||
# Na sey woman carry pikin wey de never born inside her body. | # Na sey woman carry pikin wey de never born inside her body. | ||
− | #: {{ux|dv|I get '''belle'''.|(Deuber__6111, I am pregnant.)}} | + | #:*{{ux|dv|I get '''belle'''.|(Deuber__6111, I am pregnant.)}} |
− | #: {{ux|dv|See as dis woman carry 9 months '''belle''' dey dance!|(bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)}} | + | #:*{{ux|dv|See as dis woman carry 9 months '''belle''' dey dance!|(bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)}} |
− | #: {{ux|dv|We go remove di '''belle'''.|(PRT_01_Banga-Soup_MG__20, We shall have an abortion.)}} | + | #:*{{ux|dv|We go remove di '''belle'''.|(PRT_01_Banga-Soup_MG__20, We shall have an abortion.)}} |
# Person mind | # Person mind | ||
− | #: {{ux|dv|My '''belle''' sweet me. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__35, I was very excited.)}} | + | #:*{{ux|dv|My '''belle''' sweet me. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__35, I was very excited.)}} |
− | #: {{ux|dv|But dis one no sweet di '''belle''' of Lagos people wey get places wey dem wan waka go. |(bbc__22486, It displeased Lagosians who had appointments.)}} | + | #:*{{ux|dv|But dis one no sweet di '''belle''' of Lagos people wey get places wey dem wan waka go. |(bbc__22486, It displeased Lagosians who had appointments.)}} |
# Di front part of person body where navel dey wey fit swell up. | # Di front part of person body where navel dey wey fit swell up. | ||
− | #: {{ux|dv|Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and '''belle'''. |(bbc__78242, )}} | + | #:*{{ux|dv|Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and '''belle'''. |(bbc__78242, According to him, he was hooded, thoroughly beaten, and the electric shock was applied to his head, private part and stomach.)}} |
− | #: {{ux|dv|Di guy na [[shakis]] man na im make e get '''belle'''.|(NSC_Abonyi_, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)}} | + | #:*{{ux|dv|Di guy na [[shakis]] man na im make e get '''belle'''.|(NSC_Abonyi_, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)}} |
− | |||
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | + | [[bad belle]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''belly, stomach, womb, pouch'' |
===Verb=== | ===Verb=== |
Revision as of 16:54, 11 January 2021
Naija
Etymology
From: English belly
Pronunciation
- bɛle
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 15
- Frequency rank in NSC treebank: 567
- Frequency in raw corpus: 788
- Frequency rank in raw corpus: 444
Noun
- Di part of person or animal body where someting wey de swallow dey go land and where pikin wey de never born dey grow.
- My belle! — (Deuber__3585, My stomach.)
- Na belle abi na leg e food dey go? E still dey kpala. — (NSC_Abonyi_2o21, Does food go to his/her stomach or leg? S/He looks quite skinny.)
- The pikin wey dey Elizabeth belle come start to dey jump. — (jw__24264, The foetus in Elizabeth's womb leaped.)
- She no too surprise wen scan tell her say na three pikin she carri inside di belle. — (bbc__14946, She was not surprised that the ultrasound revealed she was going to have triplets.)
- Na sey woman carry pikin wey de never born inside her body.
- I get belle. — (Deuber__6111, I am pregnant.)
- See as dis woman carry 9 months belle dey dance! — (bbc__87425, The nine month old pregnant woman is having a ball!)
- We go remove di belle. — (PRT_01_Banga-Soup_MG__20, We shall have an abortion.)
- Person mind
- My belle sweet me. — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__35, I was very excited.)
- But dis one no sweet di belle of Lagos people wey get places wey dem wan waka go. — (bbc__22486, It displeased Lagosians who had appointments.)
- Di front part of person body where navel dey wey fit swell up.
- Im say dem cover im head wit bag, beat am well-well, come use electric shock am for im head, private part and belle. — (bbc__78242, According to him, he was hooded, thoroughly beaten, and the electric shock was applied to his head, private part and stomach.)
- Di guy na shakis man na im make e get belle. — (NSC_Abonyi_, He must be a heavy drinker for him to have a pouch.)
Related forms
Translations
- English: belly, stomach, womb, pouch
Verb
belle: no definition -- Definition in Naija?
- mark-obj (frequency:2)
- No forget sey anywhere wey belle face, na front. — (ENU_29_Personality-Show-On-Computer_DG__237, Don't forget that whatever direction the stomach faces, is the front.)
- Ejike Kanife, wey sabi football wella, tell BBC News Pidgin say e sweet am for belle di way Super Eagles play very tactical football. — (bbc__46595, __no translation__)
Derived forms
Synonyms
- teeth 0.63 77, heart 0.62 565, mind 0.62 3840, body 0.61 1958, hair 0.61 360, faith 0.60 848, baby 0.57 257, bed 0.57 159, bodi 0.57 1294
Antonyms
- teeth 0.63 77, heart 0.62 565, mind 0.62 3840, body 0.61 1958, hair 0.61 360, faith 0.60 848, baby 0.57 257, bed 0.57 159, bodi 0.57 1294
Translations
- English: no definition