Difference between revisions of "belleful"

Line 16: Line 16:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
Na sey person [[chop]] pass as hunger catch am and sey person do wetin make e mind and body come down.  
 
Na sey person [[chop]] pass as hunger catch am and sey person do wetin make e mind and body come down.  
#: {{ux|dv|As far as sey e '''belleful''' you, we no get wahala. |(Egbokhare__2021, If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)}}
+
#:*{{ux|dv|As far as sey e '''belleful''' you, we no get wahala. |(Egbokhare__2021, If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)}}
#: {{ux|dv|All the people chop '''belleful'''! |(jw__7682, They all ate to satisfied.)}}
+
#:*{{ux|dv|We also get food wey you go eat '''belleful'''. |(JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)}}
#: {{ux|dv|We also get food wey you go eat '''belleful'''. |(JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)}}
+
#:*{{ux|dv|But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go '''belleful''' am. |(jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)}}
# obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|But Bible tell us sey: “Person wey like silver no dey ever get the one wey go '''belleful''' am. |(jw__29101, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Just give me the food wey go '''belleful''' me.” We fit understand why e talk sey e no want too poor. |(jw__36321, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* amala 0.71 15, potato 0.71 7, boiled 0.70 9, d-morris 0.70 6, stout 0.68 12, coconut 0.68 15, dispose 0.66 7, pat 0.66 6, tilapia 0.66 22
+
* [[chopulate]]
 
 
====Antonyms====
 
* amala 0.71 15, potato 0.71 7, boiled 0.70 9, d-morris 0.70 6, stout 0.68 12, coconut 0.68 15, dispose 0.66 7, pat 0.66 6, tilapia 0.66 22
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: satistfied
+
* English: ''satisfied''

Revision as of 13:24, 12 January 2021

Naija

Etymology

From: English belly and full

Pronunciation

  • bɛ̀lɛ̀fú

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 25
  • Frequency rank in raw corpus: 4838

Adjective

Na sey person chop pass as hunger catch am and sey person do wetin make e mind and body come down.

    • As far as sey e belleful you, we no get wahala.  — (Egbokhare__2021, If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)
    • We also get food wey you go eat belleful.  — (JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)
    • But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go belleful am.  — (jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)

Synonyms

Translations

  • English: satisfied