Difference between revisions of "belleful"

Line 16: Line 16:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
Na sey person [[chop]] pass as hunger catch am and sey person do wetin make e mind and body come down.  
 
Na sey person [[chop]] pass as hunger catch am and sey person do wetin make e mind and body come down.  
#:*{{ux|dv|As far as sey e '''belleful''' you, we no get wahala. |(Egbokhare__2021, If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)}}
+
:*{{ux|dv|As far as sey e '''belleful''' you, we no get wahala. |(Egbokhare__2021, If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)}}
#:*{{ux|dv|We also get food wey you go eat '''belleful'''. |(JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)}}
+
:*{{ux|dv|We also get food wey you go eat '''belleful'''. |(JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)}}
#:*{{ux|dv|But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go '''belleful''' am. |(jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)}}
+
:*{{ux|dv|But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go '''belleful''' am. |(jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 13:25, 12 January 2021

Naija

Etymology

From: English belly and full

Pronunciation

  • bɛ̀lɛ̀fú

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 25
  • Frequency rank in raw corpus: 4838

Adjective

Na sey person chop pass as hunger catch am and sey person do wetin make e mind and body come down.

  • As far as sey e belleful you, we no get wahala.  — (Egbokhare__2021, If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)
  • We also get food wey you go eat belleful.  — (JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)
  • But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go belleful am.  — (jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)

Synonyms

Translations

  • English: satisfied