Difference between revisions of "belleful"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-belleful.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-belleful.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | |
+ | ===Verb=== | ||
+ | ====Transitive==== | ||
# Sey person [[chop]] pass as hunger catch am. | # Sey person [[chop]] pass as hunger catch am. | ||
#:*{{ux|dv|As far as sey e '''belleful''' you, we no get wahala. |(Egbokhare__2021, If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)}} | #:*{{ux|dv|As far as sey e '''belleful''' you, we no get wahala. |(Egbokhare__2021, If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)}} | ||
− | |||
# Make person do wetin make e mind and body come down. | # Make person do wetin make e mind and body come down. | ||
#:*{{ux|dv|But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go '''belleful''' am. |(jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)}} | #:*{{ux|dv|But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go '''belleful''' am. |(jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)}} | ||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[chopulate]] | * [[chopulate]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''satisfied'' | + | * English: ''satisfy'' |
+ | |||
+ | ===Adverb=== | ||
+ | # As person di someting make e mind come down. | ||
+ | #:*{{ux|dv|We also get food wey you go eat '''belleful'''. |(JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| E for no leave am if e no beat am '''belleful'''. |(NSC_2021, He won't have let him go if he didn't beat him satisfactorily. )}} |
Revision as of 17:11, 31 July 2021
Naija
Etymology
From: English belly and full
Pronunciation
- bɛ̀lɛ̀fú
Verb
Transitive
- Sey person chop pass as hunger catch am.
- As far as sey e belleful you, we no get wahala. — (Egbokhare__2021, If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)
- Make person do wetin make e mind and body come down.
- But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go belleful am. — (jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)
Synonyms
Translations
- English: satisfy
Adverb
- As person di someting make e mind come down.
- We also get food wey you go eat belleful. — (JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)
- E for no leave am if e no beat am belleful. — (NSC_2021, He won't have let him go if he didn't beat him satisfactorily. )