belleful

Naija

Etymology

From: English belly and full

Pronunciation

  • bɛ̀lɛ̀fú

Play Play

Adjective

  1. Na sey person chop pass as hunger catch am.
    • As far as sey e belleful you, we no get wahala.  — (Egbokhare__2021, If you have eaten to your satisfaction then we are fine.)
    • We also get food wey you go eat belleful.  — (JOS_41_Buying-Drinks_DG__9, We also have food that you will eat and get satisfied.)
  2. Make person do wetin make e mind and body come down.
    • But Bible tell us sey: Person wey like silver no dey ever get the one wey go belleful am.  — (jw__29101, The Bible says: A person who loves money will never be satisfied.)

Synonyms

Translations

  • English: satisfied