Difference between revisions of "benben"

Line 12: Line 12:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
# Na someting wey nor clear abi straight.
+
# Make someting no dey straight or no dey pure.
 
#:* {{ux|dv|You and your '''benben''' way, you no go change?  |(Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)}}
 
#:* {{ux|dv|You and your '''benben''' way, you no go change?  |(Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)}}
 
#:* {{ux|dv|Na '''benben''' ways im take be oga.|(NSC_Legbeti_2021. He made it to the top through unscrupulous means.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na '''benben''' ways im take be oga.|(NSC_Legbeti_2021. He made it to the top through unscrupulous means.)}}
# Na person or anytin wey im leg be K.
+
# Make person get [[bow leg]] or [[k-leg]]
#:* {{ux|dv|Dat girl fine but na '''benben''' leg she get.|(NSC_Legbeti_2021. The lady is pretty but she has knocked knees.)}}
+
#:* {{ux|dv|Dat girl fine but na '''benben''' leg she get.|(NSC_Legbeti_2021. The lady is pretty but she has knock knees.)}}
#:* {{ux|dv|De way dem take arrange de chairs dem '''benben''', make dem straight small I beg.|(NSC_Legbeti_2021. The arrangement of the chairs looks bent, make dem straight a bit.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di way dem take arrange de chairs dem '''benben''', make dem straight small I beg.|(NSC_Legbeti_2021. The arrangement of the chairs looks bent, make dem straight a bit.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 23: Line 23:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''crooked, shady, bent''
+
* English: ''bent '', ''shady'' ''crooked''

Revision as of 11:09, 14 May 2021

Naija

Alternative forms

  • benibeni

Etymology

From: English bend

Pronunciation

  • bɛ̀nbɛ́n

Play Play

Adjective

  1. Make someting no dey straight or no dey pure.
    • You and your benben way, you no go change?  — (Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)
    • Na benben ways im take be oga.  — (NSC_Legbeti_2021. He made it to the top through unscrupulous means.)
  2. Make person get bow leg or k-leg
    • Dat girl fine but na benben leg she get.  — (NSC_Legbeti_2021. The lady is pretty but she has knock knees.)
    • Di way dem take arrange de chairs dem benben, make dem straight small I beg.  — (NSC_Legbeti_2021. The arrangement of the chairs looks bent, make dem straight a bit.)

Synonyms

k-leg, magomago

Translations

  • English: bent , shady crooked