k leg

(Redirected from k-leg)

Naija

Alternative Form

kleg

Etymology

From English: knock knees

Pronunciation

  • kèlɛ̂g

Play Play

Noun

  1. Wetin dey happen wey be sey person leg enter inside dey touch deirsef.
    • She get k leg like dat.  — (ENU_27_Mechanic-Guys_DG__84, She is knock kneed.)
    • Wheder person get bow leg or k-leg or im eye na hafpasone, you no get wetin suppose make you laugh am.  — (It doesn't matter if a person has bow legs, or knock knees, or is cross-eyed, you have no reason to mock them.)
  2. When matter con change comot for di way wey person tink and plan am.
    • Di matter get k leg.  — (The issue is complicated)
    • levels wey me wit you arrange, e be like sey e don get k leg  — (The agenda both of us agreed on, it seems to have become complicated.)

Synonym

bend bend

Translation

English: knock knees, complicated