Difference between revisions of "benben"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 17: | Line 17: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Make someting no dey straight. | |
− | + | :* {{ux|dv|Di way dem take arrange de chairs, dem '''benben''' go one side, make dem straight small I beg.|(NSC_Legbeti_2021. The arrangement of the chairs looks bent, please make them straight a bit.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|You long gown zip '''benben''' for back, which tailor sew am? |(NSC_Legbeti_2021, The zip of your dress is bent at the back, who made it?)}} | |
− | + | * Make person get [[cunnycunny]] ways. | |
− | + | :* {{ux|dv|You and your '''benben''' way, you no go change? |(Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Na '''benben''' ways im take be oga.|(NSC_Legbeti_2021. He made it to the top through unscrupulous means.)}} | |
+ | * Make someting no dey pure. | ||
+ | :* {{ux|dv|De matter too '''benben''' one kain, I no do.|(NSC_Legbeti_2021. I refuse to be a part of it as the issues involved are unclear to me.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv|No worry, by de time we '''benben''' de story give am, he go confuse, run comot hand.|(NSC_Legbeti_2021. By the time we twist the story when telling it, he would get confused and give up.)}} | ||
+ | * Make person get [[bow leg]] or [[k-leg]] | ||
+ | :* {{ux|dv| Sey person get '''benben''' leg no mean sey e no fine. she fine.|(NSC_Legbeti_2021, That a person has knock knees does not mean that the person is not beautiful/handsome.)}} | ||
Revision as of 14:00, 20 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bend
Pronunciation 1
- bɛ̀nbɛ́n
Pronunciation2
- bɛ̀nibɛ́ni
Adjective
- Make someting no dey straight.
- Di way dem take arrange de chairs, dem benben go one side, make dem straight small I beg. — (NSC_Legbeti_2021. The arrangement of the chairs looks bent, please make them straight a bit.)
- You long gown zip benben for back, which tailor sew am? — (NSC_Legbeti_2021, The zip of your dress is bent at the back, who made it?)
- Make person get cunnycunny ways.
- You and your benben way, you no go change? — (Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)
- Na benben ways im take be oga. — (NSC_Legbeti_2021. He made it to the top through unscrupulous means.)
- Make someting no dey pure.
- De matter too benben one kain, I no do. — (NSC_Legbeti_2021. I refuse to be a part of it as the issues involved are unclear to me.)
- No worry, by de time we benben de story give am, he go confuse, run comot hand. — (NSC_Legbeti_2021. By the time we twist the story when telling it, he would get confused and give up.)
- Sey person get benben leg no mean sey e no fine. she fine. — (NSC_Legbeti_2021, That a person has knock knees does not mean that the person is not beautiful/handsome.)
Synonyms
Translations
- English: bent , shady, crooked