Difference between revisions of "benben"
Line 19: | Line 19: | ||
#Make someting no dey straight. | #Make someting no dey straight. | ||
#:* {{ux|dv|Di way dem take arrange de chairs, dem '''benben''' go one side, make dem straight small I beg.|(NSC_2021, The arrangement of the chairs looks bent, please make them straight a bit.)}} | #:* {{ux|dv|Di way dem take arrange de chairs, dem '''benben''' go one side, make dem straight small I beg.|(NSC_2021, The arrangement of the chairs looks bent, please make them straight a bit.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|You long gown zip '''benben''' for back, which tailor sew am? |( | + | #:* {{ux|dv|You long gown zip '''benben''' for back, which tailor sew am? |(NSC_2021, The zip of your dress is bent at the back, who made it?)}} |
# Make person get [[cunnycunny]] ways. | # Make person get [[cunnycunny]] ways. | ||
#:* {{ux|dv|You and your '''benben''' way, you no go change? |(Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)}} | #:* {{ux|dv|You and your '''benben''' way, you no go change? |(Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)}} |
Revision as of 19:39, 17 April 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bend
Pronunciation 1
- bɛ̀nbɛ́n
Pronunciation2
- bɛ̀nibɛ́ni
Adjective
- Make someting no dey straight.
- Di way dem take arrange de chairs, dem benben go one side, make dem straight small I beg. — (NSC_2021, The arrangement of the chairs looks bent, please make them straight a bit.)
- You long gown zip benben for back, which tailor sew am? — (NSC_2021, The zip of your dress is bent at the back, who made it?)
- Make person get cunnycunny ways.
- You and your benben way, you no go change? — (Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)
- Na benben ways im take be oga. — (NSC_021, He made it to the top through unscrupulous means.)
- Make someting no dey pure.
- Di matter too benben one kain, I no do. — (NSC_2021, I refuse to be a part of it as the issues involved are unclear to me.)
- No worry, by de time we benben de story give am, he go confuse, run comot hand. — (NSC_2021, By the time we twist the story when telling it, he would get confused and give up.)
- Make person get bow leg or k-leg.
- Sey person get benben leg no mean sey e no fine. — (NSC_2021, That a person has knock knees does not mean that the person is not beautiful/handsome.)
Synonyms
Translations
- English: bent , shady, crooked