Difference between revisions of "benben"
(29 intermediate revisions by 11 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative forms=== | ===Alternative forms=== | ||
− | * | + | * [[benibeni]] |
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From: English ''bend'' | |
− | ===Pronunciation=== | + | ===Pronunciation 1=== |
* bɛ̀nbɛ́n | * bɛ̀nbɛ́n | ||
<sm2>Pcm-ng-benben.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-benben.f.ogg</sm2> | ||
− | <sm2>Pcm-ng-benben.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-benben.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Pronunciation2=== | ||
+ | * bɛ̀nìbɛ́ní | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-benibeni.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-benibeni.m.ogg</sm2> | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | benben: | + | #Make someting no dey straight. |
− | + | #:* {{ux|dv|Di way dem take arrange de chairs, dem '''benben''' go one side, make dem straight small I beg.|(NSC_2021, The arrangement of the chairs looks bent, please make them straight a bit.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv|You long gown zip '''benben''' for back, which tailor sew am? |(NSC_2021, The zip of your dress is bent at the back, who made it?)}} | |
− | # | + | # Make person get [[cunnycunny]] ways. |
− | #: {{ux|dv|You and your '''benben''' way, you no go change? | + | #:* {{ux|dv|You and your '''benben''' way, you no go change? |(You will not change from your crooked ways?)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|Na '''benben''' ways im take be oga.|(NSC_021, He made it to the top through unscrupulous means.)}} | |
− | + | # Make someting no dey pure. | |
+ | #:* {{ux|dv|Di matter too '''benben''' one kain, I no do.|(NSC_2021, I refuse to be a part of it as the issues involved are unclear to me.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv|No worry, by de time we '''benben''' de story give am, he go confuse, run comot hand.|(NSC_2021, By the time we twist the story when telling it, he would get confused and give up.)}} | ||
+ | #Make person get [[bow leg]] or [[k-leg]]. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Sey person get '''benben''' leg no mean sey e no fine.|(NSC_2021, That a person has knock knees does not mean that the person is not beautiful/handsome.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[k-leg]], [[magomago]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''bent '', ''shady'', ''crooked'' |
Latest revision as of 14:42, 27 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English bend
Pronunciation 1
- bɛ̀nbɛ́n
Pronunciation2
- bɛ̀nìbɛ́ní
Adjective
- Make someting no dey straight.
- Di way dem take arrange de chairs, dem benben go one side, make dem straight small I beg. — (NSC_2021, The arrangement of the chairs looks bent, please make them straight a bit.)
- You long gown zip benben for back, which tailor sew am? — (NSC_2021, The zip of your dress is bent at the back, who made it?)
- Make person get cunnycunny ways.
- You and your benben way, you no go change? — (You will not change from your crooked ways?)
- Na benben ways im take be oga. — (NSC_021, He made it to the top through unscrupulous means.)
- Make someting no dey pure.
- Di matter too benben one kain, I no do. — (NSC_2021, I refuse to be a part of it as the issues involved are unclear to me.)
- No worry, by de time we benben de story give am, he go confuse, run comot hand. — (NSC_2021, By the time we twist the story when telling it, he would get confused and give up.)
- Make person get bow leg or k-leg.
- Sey person get benben leg no mean sey e no fine. — (NSC_2021, That a person has knock knees does not mean that the person is not beautiful/handsome.)
Synonyms
Translations
- English: bent , shady, crooked