Difference between revisions of "benben"

Line 20: Line 20:
 
#:* {{ux|dv|You and your '''benben''' way, you no go change?  |(Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)}}
 
#:* {{ux|dv|You and your '''benben''' way, you no go change?  |(Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)}}
 
#:* {{ux|dv|Na '''benben''' ways im take be oga.|(NSC_Legbeti_2021. He made it to the top through unscrupulous means.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na '''benben''' ways im take be oga.|(NSC_Legbeti_2021. He made it to the top through unscrupulous means.)}}
 +
#:* {{ux|dv|Di way dem take arrange de chairs dem '''benben''', make dem straight small I beg.|(NSC_Legbeti_2021. The arrangement of the chairs looks bent, make dem straight a bit.)}}
 
# Make person get [[bow leg]] or [[k-leg]]  
 
# Make person get [[bow leg]] or [[k-leg]]  
#:* {{ux|dv|Dat girl fine but na '''benben''' leg she get.|(NSC_Legbeti_2021. The lady is pretty but she has knock knees.)}}
+
#:* {{ux|dv| Sey person get '''benben''' leg no mean sey e no fine. she get.|(NSC_Legbeti_2021, That a person has knock knees does not mean that the person is not beautiful/handsome.)}}
#:* {{ux|dv|Di way dem take arrange de chairs dem '''benben''', make dem straight small I beg.|(NSC_Legbeti_2021. The arrangement of the chairs looks bent, make dem straight a bit.)}}
+
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 10:59, 19 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English bend

Pronunciation 1

  • bɛ̀nbɛ́n

Play Play

Pronunciation2

  • bɛ̀nibɛ́ni

Play

Adjective

  1. Make someting no dey straight or no dey pure.
    • You and your benben way, you no go change?  — (Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)
    • Na benben ways im take be oga.  — (NSC_Legbeti_2021. He made it to the top through unscrupulous means.)
    • Di way dem take arrange de chairs dem benben, make dem straight small I beg.  — (NSC_Legbeti_2021. The arrangement of the chairs looks bent, make dem straight a bit.)
  2. Make person get bow leg or k-leg
    • Sey person get benben leg no mean sey e no fine. she get.  — (NSC_Legbeti_2021, That a person has knock knees does not mean that the person is not beautiful/handsome.)


Synonyms

k-leg, magomago

Translations

  • English: bent , shady, crooked