Difference between revisions of "benben"

Line 20: Line 20:
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
[k-leg]], [[magomago]]
+
[[k-leg]], [[magomago]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''crooked, shady, bent''
 
* English: ''crooked, shady, bent''

Revision as of 18:41, 4 March 2021

Naija

Alternative forms

  • benibeni

Etymology

From: English bend

Pronunciation

  • bɛ̀nbɛ́n

Play Play

Adjective

  1. Na someting wey nor clear abi straight.
    • You and your benben way, you no go change?  — (Egbokhare_2021, You will not change from your crooked ways?)
    • Na benben ways im take be oga.  — (NSC_Legbeti_2021. He made it to the top through unscrupulous means.)
  2. Na person or anytin wey him leg be K.
    • Dat girl fine but na benben leg she get.  — (NSC_Legbeti_2021. The lady is pretty but she has knocked knees.)
    • De wa dem take arrange de chairs dem too benben, make dem straight small I beg.  — (NSC_Legbeti_2021. The arrangement of the chairs looks bent, make dem straight a bit.)

Synonyms

k-leg, magomago

Translations

  • English: crooked, shady, bent